YouTube player

Letra Música On The Low – Burna Boy

It’s Kel P Vibes
Yeah, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko, yeah
Kpokpotikpo kpo kpo kpo
Baby your love dey high me like choko (baby your love dey high me)
Kpokpotikpo kpo kpo kpo ([?])

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
I’m a khaki, no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh mi o da oh
Anytime wey I see you for the club, I dey television your body
Shey you no know say the thing wey you carry fit kill somebody
You know I feel a vibe, you feel a vibe, so baby whine it pon me (ye!)
And I know you shy but it’s cool when we’re making love

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature
If you call, I go come deliver
I no go fall e your hand, never
Say na me you go love forever
Omo khaki no fit be leather
Oh my Angeli , Angelina
Oh my Angeli , Angelina

Oh no
Shey when I wan dey comot, make I signal you
Why you want to dey question me like an interview
I’m tryna put the ring on your finger too
And be a better guy guy
Be a better guy guy

On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low
On the low

Angeli, Angelina, you dey cool my temperature (ah baby)
If you call, I go come deliver (ah baby)
I no go fall e your hand, never (ah baby)
Say na me you go love forever (ah baby)
Omo khaki no fit be leather (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)
Oh my Angeli , Angelina (ah baby)

Jesu!Burna Boy – On The Low – Ouvir Música

Músicas Mais Tocadas Club e uma comunidade que tem como objetivo levar informação e entretenimento aos amantes de uma boa música, atualização diária das músicas que estão em alta nas rádios de todo o Brasil e mundo. Divirta-se com nossas playlist!

Tracklist Mais Tocadas - Giro Musical 2023

Eric Land faz live nesta sexta-feira (30)

Live será para o lançamento de seu novo DVD. Quem viu a live do Garota Vip no último fim de semana pôde acompanhar a participação de …. Eric Land faz live nesta sexta-feira (30) … Leia Mais

MMT pode cobrar direitos de execução para músicas em serviços de streaming

?

O dono da música – pág. 1

Bandeirantes terá de pagar R$ 70 milhões de direitos autorais

O Superior Tribunal de Justiça negou provimento ao recurso interposto pela Rádio e Televisão Bandeirantes e considerou legítima a cobrança dos direitos autorais de execução pública de músicas pelo fator de 2,5% sobre a…

Safadão faz festa do Flamengo em aniversário do filho. Confira!

Filho mais velho do cantor completou nove anos. Todo mundo já sabe que o cantor Wesley Safadão é flameng…. Safadão faz festa do Flamengo em aniversário do filho. Confira! … Leia Mais