YouTube player

Letra Música Charm – REMA

London

Another Banger

Come here wetin dey worry you

Bring body make I rock am yeh yeh

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you

Why you wan dey buga won

Shey you be kizz Daniel ni

You better drop your body armor

Soco

Sofry with this body

Make we run am on a low-key

Baby you know me

E get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalo-py

Baby alow me tip you off alowee

See body o

(See body see body o)

Egba mi o

(Egba mi egba mi o)

E dey burst my bololo

Please help me o

Me I don jam wetin pass me o

Come here wetin dey worry you

Bring body make I rock am yeh yeh

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you

Why you wan dey buga won

Shey you be kizz Daniel ni

You better drop your body armor

You too dey form with this love of a thing

Baby eh lend me lend

I get pounds for you

You wan dey do like say eh

Naira no dey end

You too dey stiff dey do like say your waist no dey eh

E no dey bend

Oya follow my commando

Baby do like I do

Baby front and back

Gimme boom baka boom

Soco

Sofry with this body

Make we run am on a low-key

Baby you know me

E get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalo-py

Baby alow me tip you off alowee

Come here wetin dey worry you

Bring body make I rock am yeh yeh

I know you senior me

I get money pass your papa

Wetin you want wey I no fit do for you

Why you wan dey buga won

Shey you be kizz Daniel ni

You better drop your body armor

Soco

Sofry with this body

Make we run am on a low-key

Baby you know me

E get as you go move wey I no go gree

Come make I drive your hmm

Come make I drive this your jalo-py

REMA – Charm – Ouvir Música

Músicas Mais Tocadas Club e uma comunidade que tem como objetivo levar informação e entretenimento aos amantes de uma boa música, atualização diária das músicas que estão em alta nas rádios de todo o Brasil e mundo. Divirta-se com nossas playlist!

Tracklist Mais Tocadas - Giro Musical 2023

Após lançar clipe com Wesley Safadão, Ricardus divulga novo CD. Confira!

Cantor lançou um dos hits atuais de Safadão. O cantor Ricardus ganhou um grande reconhecimento nest…. Após lançar clipe com Wesley Safadão, Ricardus divulga novo CD. Confira! … Leia Mais

Aquarela do Brasil – Em foco

MMT obtém importante vitória contra a TV Bandeirantes

O MMT obteve importante vitória na Justiça a favor dos direitos autorais. O Superior Tribunal de Justiça (STJ), em decisão de relatoria do Ministro Sidney Beneti, negou provimento ao recurso interposto pela Rede e Televis?…

Pedrinho Pegação em gravação do novo clipe ‘Vaqueiro Apaixonado’

Vem aí mais um vídeo em clima de vaquejada com participação de Nathan Queiroz!. O cantor Pedrinho Pegação conta a…. Pedrinho Pegação em gravação do novo clipe ‘Vaqueiro Apaixonado’ … Leia Mais

‘Não era pra eu te amar’. Assista ao novo clipe de Jonas Esticado!

Clipe teve participação de Lorena Improta. Há algumas semanas comentamos sobre o novo clipe de Jonas Esticado…. ‘Não era pra eu te amar’. Assista ao novo clipe de Jonas Esticado! … Leia Mais